4 Comments
User's avatar
Mae's avatar

Naso e suppose be. If you dey dull yourself, dem go jus ride you ni. You yarn correct my sister

Expand full comment
Nana_bong's avatar

No sleep on top bicycle!

Expand full comment
Baron's avatar

E no get angle wey you wan table this matter wey we no go follow you adjust. As you slay am for oyibo, you still knack am for pidgin join. 3 gbosa dia!

Expand full comment
Nana_bong's avatar

Gbosa!!! E totori me say you like am.

Expand full comment